Frank Edward – Hallelujah Afro (Audio)
Frank Edward Hallelujah Afro is an afro Gospel song released by Min Frank Edward
Album: THE AFRO GOSPEL
Producer: Frank Edwards
Release Date: July 21, 2023
Genre: Gospel
Lyrics
Hallelujah Afro – Frank Edwards…Ooooo na oooo na eh….
VERSE 1I say make I telli you my story mmm
My God nor dey use me shere mmmm
Na agidigba be him name ooo
Na ebenebe be him style oooOpen red sea for my sake ooo
Nothing wey this God nor go fit do just for me eh eh ehCan I get an hallelujah
If u believe that the Lord is good
Can I get another amenIf u believe that lord is good
He’s been, so good
He’s been more than just a friend
He’s been so kind
And his love is everlasting
CHORUS: Hallelujah hallelujahna wetin my God don do wey dey make me dey shout hallelujah hallelujah to the most high ehh (2x)
VERSE 2: Shot down for baba mi lo ke
Mi to ri motegbe Leke ah ahIf to say na man oo, he for don knack me for ground
Jehovah you are mighty
Every other god, dey be wood and kunkun
All of them are sleeping,but u nor dey sleep,u nor dey slumber lie lie
So I give my worship to the one wey own my life
You deserve all praises’s
Hallelujah to the most high God ooo
CHORUS: Hallelujah hallelujahna wetin my God don do wey dey make me dey shout hallelujah hallelujah to the most high ehh (4x)
BRIDGE Call: What you say
Resp: In the morning when I riseI will lift up this my voice
To the one who save my soul
Sing hallelujah(2x)Hallelujah is the highest praise (16x)the end